Yessir
Sheye Banks Magixx C’mon It’s international vibes Faym official Dem know say me I stand fit for your love Dem know say me I can’t wait for your touch Other men bad, but dem no badder than Other girl bad, but dem no badder than you girl My rhythm and blues my girl I swear This man fit to craze for here If I no dey see you for a day or two Girl you know your body sweet like honey wey i need inside my ginger tea Baby girl you know say you dey ginger me Shawty wan tell me say make I link that thing Girl you know your body sweet like honey wey i need inside my ginger tea Baby girl you know say you dey ginger me Shawty wan tell me say make I, cos you be my babyYou get mouth you got my ruler
Because I dey think your matter If you say you be my lover Why you come dey play with me now Met you back in last December Everything was smooth and tender Small time you go run go ghana Say you wanna chill with superstarGirl your body
Girl your body dey mad me Say me dey want your company Say make you dance and gbe body Yeah Majo Majo majo You know say me I bad like commando What’s the matter Whine your back sexy madrina The way you move your body give a man ginger Baby tell me would you be my diva Loving you dey turn my liver to gold For kalakuta we dey pop rozay Girl she a sugar me I wan to taste And as a shooter me I no dey miss Me wan carry you, me wan carry you go goYou get mouth you got my ruler
Because I dey think your matter If you say you be my lover Why you come dey play with me now Met you back in last December Everything was smooth and tender Small time you go run go ghana Say you wanna chill with superstarIf you give me more chance
I go make you the madam I go be your better man Make we dance Erima dance If you give me more chance I go make you the madam I go be your better man Make we dance Erima dance Let’s ride Sheye banks Kalakuta Magixx Faym You already know how we do Statement of account It’s international vibes