Uno, dos, tres (banger)
P Another bangerMo tun ti de, la ti dagbo ru, o se
Me wey be werey Oya, gawu oh, gawu Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy? Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me malu (malu, malu)Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakeI don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen because e get As you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, o se oh, o wan bi (even egbon dey collect DND)Baba won
E sure for me my confidence no rely on any number one Too many solo hits, una go dey call me Solomon Girls dey chew gum, because they sabi say I be idan Omo make I no too talk, make I so free sit-downBecause if I talk one they go wan swallow me, ayy (ayy)
Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say (ayy-ayy) They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakeI don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen because e get As you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi Even egbon dey collect DND I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get As you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (even egbon dey collect DND)