PHYNO –  Ride For You Lyrics

Date:

Finally I don make cash oAnything for your bride price oI pray to God make we no crash oCos our love no get spare parts oAsa ima na kwa gi bu the best part oI no fit sleep till the the next track oEpele chuckwu zara mo you dey smart oAnd ife me nu na first class o

Shey na you wey been dey hold me down when raba no deyMman ji gi ti e playI can’t let you go baby no wayBaby e ma n kata kwaAnd if no be u n ma kwete kwaThe loving na me maha amam gwata kwa
Say I go ride for youGo high for you oMaka e marama ne eziokwuNwa ndinma ni wey me ego my baby oRide for youGo high for you oMaka e marama ne eziokwuIhe dinma ni we me egoSo gi my baby
Ndi obodo na ndi ezi nu lo moOye obula ga po kwa gi nyen moBuru buru nga po kwa ru nilo oOyen obula ga po kwa gi nyen mo
Finally you go chop life oYou better live for my inside oI no go disappoint yu no be this lifeI no dey carry baka for this track oNwa nmarama nizie okuBaby give me loving times twoShe sabi cook she sabi doI never met lover be like u
Shey na u wey been dey hold me downWhen raba e no dey Raba e no deyMman ji gi ti e playI no go let you go baby no wayOmo jamisi for the matterE jo gba mi gbe gba lawanaO girl dis your waist no be hereOh girl
Say I go ride forGo high for youMaka e marama ne eziokwuNwa ndinma ni wey me ego my baby oRide for you oGo high for youMaka e marama ne eziokwuIhe dinma ni we me egoSo gi my baby o
Ndi obodo na ndi ezi nu lo moOye obula ga po kwa gi nyen moBuru buru n ga po kwa ru nilo o E’woOyen obula ga po kwa gi nyen mo
Okwa soso mu na gi ge bi oooh bi o bi o bi oAnytime u call I go ready oh bi o bi o bi oNwa marama ye kwa m nfe ge ri o bi o bi o bi oAsa m ji eme onu I go ride for you, baby oh bi o bi o bi o
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lagos Police apprehends two women for the sale of newborn twins

The Lagos State Police Command apprehended two women for...

Court dismisses suit seeking to replace pro-Wike lawmakers

A court in Rivers State has rejected a lawsuit...

Zamfara State Donates N100m To Borno Flood Victims

Zamfara State Governor, Dauda Lawal has expressed his condolences...

“I am Wike’s cousin, but we should be talking about capacity” – Edo INEC REC

Anugbum Onuoha, the resident electoral commissioner in Edo, has...