Intro
Yeah man yeah man onyeoma hmmm
Verse
Anytime I see you e dey sweet my blood
E dey sweet my blood
When I see your face, my face light up
I swear to God
Baby girl na you be my tomato Jos
Hmm my Ghana jollof onyeoma
I cannot get enough onyeoma
I jim n’ölü with handcuff onyeoma
Chorus
Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stomach
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Pre-chorus
Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Chorus
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Tinini Tanana o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Causing wahala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala onyeoma
Hook
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Verse
I meet her for lekki phase 1
Inna the shopping mall
I tell her sey she too pure
Ahn sey her way too pure
Give me your number later make I beep beep
I’ll write you love letters, I can be deep
And I can be your Mr Romantic
Your Mr wetin Mr Romantic