Tekno – Mama Lyrics

Date:

I nor get e money when I come lagosNa my dream and my hustle and I thank jesusMy ‘tory go inspire you, but e nor mean saySay you nor go hustleSay you nor go struggle oEh, mamaMama tell me sayPikin ooo, one day you go blowAlhaji teknoEh-eh, mamaMama tell me sayMy pikin ooo, one day you go blowShe say, onyeoma, she sayYou go blow like trumpet(Paranran-paran-ranranran)Say you go fire like rocket(Paranran-paran)The only way we fly na private e-ohWe nor dey shit for public toiletYou nor dey clean yansh e-oh
I swear say for ojuelegbaI swear say dem know my storyThen when I dey for zangaSwear say dem know my storyNobody send when I start with banky wBut right now say na starboy starboyNow girls move tinga-linga-lingGod bless me, I bless mama pocketSay right now I don dey blow like trumpet e-oh(Paranran-paran-ranranran)I don’t need to blow my trumpet(Paranran-paran-ranranran)Dem be plug but na we be the socket(Paranran-paran-ranranran)Money dey for bank, e dey for pocket e-oh(Paranran-paran-ranranran)We dey use am clean yansh ooo
I nor get e money when I come lagosParanranranranranNa my dream and my hustle and I thank JesusMy ‘tory go inspire you, but e nor mean sayE nor mean saySay you nor go hustleSay you nor go struggle oEh, mamaMama tell me sayPikin ooo, one day you go blowAlhaji teknoStarboy, number oneEh-eh, mamaMama tell me sayMy pikin ooo, one day you go blowShe say, onyeoma, she sayYou go blow like trumpet(Paranran-paranranpamp-paranran)Say you go fire like rocket(Paranran-paran)The only way we fly na private yowaWe nor dey shit for public toiletYou nor dey look face e-oh
Day by daySo we hustleSo we hustleDecember to DecemberNa so we struggleDay by daySo we hustleSo we hustleBut if you work hardIf you work hard oEverything gon’ goodEverything gon’ good

Money nor dey when I come lagos e-ohNa my dream and my hustle and I dey seriousMy ‘tory go inspire you, but e nor mean saySay you nor go hustleSay you nor go struggle oSay right now I don dey blow like trumpet e-oh(Paranran-paran-ranranran)Say you go fire like rocket(Paranran)The only way we fly na private yowaFly na private oooMoney dey for bank, e dey for pocket e-ohWe dey use am clean yansh ooo

Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
His a personal assistant of Naija traffic C.E.O, Entertainment blogger Journalist with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Tekno – Be Lyrics

Say lemme be your danfo driver o wiri woI...

Natse Jemide Biography: Age, Family, Education and Career 

Natse Jemide, a prominent actor and film producer from...

Tekno – Full Current Lyrics

Iye le le le leIye le le le leIye...

Labour Party deputy guber candidate condemns the Edo governorship election

Yusuf Asamah Kadiri, SAN, the Deputy Governorship Candidate of...