- Lonely At The Top Lyrics
Intro
Ooh
Obah
Verse
It’s lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)
Money on my mind (Money, money, money)
Don’t care what they yarning about me in particular
Ko kan mi, kan mi, kan mi
Out here on the road chasing my dream because I know
No one can chase it for me
Pre-Chorus
Olololade maa n gbo’ Omo lo (Gbo’Omo lo)
Borokoto idi s’omo lo (idi s’ Omo lo)
E fi won s ile je kan ma lo
No Dey find anybody na money I want (Me I want)
No Dey hear Wetin people Dey talk
Won ti ge Asake l’eti lo (L’ eti lo)
This life na one, i no get another one
I go take am do Wetin I love
Chorus
you lovе o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger
Verse
Just carry on, baby no time (No time)
Bad boy dey me I dey fine
And at the same time, me I dey high (High)
Mo duro tan, mo stand out calm down , you go dey fine
Like fine wine, no decline
Sing about it, extraordinary things
Show me love, I go show you more
O po lo po, po
Wo bo se n se , wo bo se n se
Omo e don tey, je ‘a s’ ere kere
Mo n fo f’ aye, mo ti fo f’aye
Ye, ye
Pre-Chorus
Ọ́lọlọlade maa n gb’ọmọ lọ (Gb’ọmọ lọ)
Bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (Idi ş’ọmọ lọ)
Ẹ fi wọn s’ilẹ jẹ kan ma lọ
No dey find anybody na money I want (Me I want)
No dey hear
Wọn ti ge Aṣakẹ l’eti lọ (L’eti lọ)
This life na one, I no get another one
I go take am do wetin I loveChorus
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger