Intro
Uh, yeah, uh, yeah
You already know, ooh
Boys don dey para, oh
Para oh
Boys don dey para, oh (Majestical)
Verse
Since I was born, na e go better we they hear
Although, we’ve been yelling, but our government no day care
Many people day for street with their pali, ko si ṣẹ
And we no fit carry kala, we no go fit to fo fence
Pre-chorus
Na why them boys day para like ah choco
Ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣ’o mọ?
Bombing every night like dem be Boko
If you see their logo, àwọn ọmọ logo, ṣ’o mọ?
IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣ’o mọ?
Is either you go hard or you go home, mami
Wa loko, I came from ghetto, ṣ’o mọ-ọ?
Ṣ’o mọ? Yea-yea
Chorus
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
Chorus
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
Verse
E be thing wey everybody don talk about
But there is no change, so we can’t stop (can’t talk)
Our government been acting like ah crocodile
If you see your daily bread, brother, thank God
There is no time to dey watch, but the dream is Richard milli
With my six figure, k’ọmọpẹ gba milli’
Gentle man to the call, kogba’gidi
Verse
With my feelings, if they lock the door
Emi ma gba ceiling, say you feel me
‘Cause I don’t wanna go back to the broke days, I’m on a fast lane
Èdùmàrè gbemileke pass all my task gate
I pray for steady cashing out to all the HK
Because that is only way we sustain, say you know oo