Jamopyper – If no be you lyrics

Date:

chorus

If no be You, where I for dey?
My life for end tay-tay
Baba, na You wey bring me out of shame
To You I give my all
When people fall my hand, You dey my side
When I no know wetin to do, You be my guide
Chai! I owe my life to You
Lord, I live to worship You

chorus

If no be You
If no be You, where I for dey?
My life for end tay-tay (where I for dey?)
Baba, na You wey bring me out of shame
To You I give my all
When people fall my hand, You dey my side
When I no know wetin to do, You be my guide
Chai! I owe my life to You
Lord, I live to worship You

verse

When I think of all You’ve done, I no fit talk am all
You no dey disappoint, na You dey pick me when I fall
If e no be for Your grace, if to say You no show face
My life for no make sense at all, I will praise You all my days

verse

This life I live is a testimony
I’m grateful for Your grace that has kept me in this race
Oh Lord, You fill my life with goodness
Now all I see is sweetness
You’ve made my life a statement
In Your love, I am contented

chorus

If no be You, where I for dey?
My life for end tay-tay
Baba, na You wey bring me out of shame
To, to You I give my all
When people fall my hand, You dey my side
When I no know wetin to do, You be my guide
Chai! I owe my life to You
Lord, I live to worship You

verse

Father of love, Your mercy sure
You no dey fail, I don see result
I must confess say Your word dey work
Daddy, Your word dey work, and e sure for us
You hold my hand, and show me the way
You no let me fall when my legs dey shake
Pillar of my life, I go sing Your praise
Since You touch my life, I no dey the same

verse

I remember when suffer tie me like wrappa, dey plenty palava
God, the story never finish o, ’cause I get e God wey dey answer me o
Suddenly, You changed me, gave my life a meaning
Now I am counting my blessings every season o
Daddy, na You stand by me
When trials and challenges dem dey walk by me

verse

Really and truly you’re my savior and my Father
There can never be another
You’re my shepherd, my provider (always)
You daily load me, You dey answer my prayer
You’re my Lord and my Master, no dey ever let me suffer (láyé)
I’ll keep on loving You, for You have been so good (ooh, ooh)
I pour my heart to You, for this Your love is true (yeah)
If no be you

chorus

If no be You, where I for dey?
My life for end tay-tay
Baba, na You wey bring me out of shame
To, to You I give my all
When people fall my hand, You dey my side
When I no know wetin to do, You be my guide
Chai! I owe my life to You
Lord, I live to worship You
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lagos Police apprehends two women for the sale of newborn twins

The Lagos State Police Command apprehended two women for...

Court dismisses suit seeking to replace pro-Wike lawmakers

A court in Rivers State has rejected a lawsuit...

Zamfara State Donates N100m To Borno Flood Victims

Zamfara State Governor, Dauda Lawal has expressed his condolences...

“I am Wike’s cousin, but we should be talking about capacity” – Edo INEC REC

Anugbum Onuoha, the resident electoral commissioner in Edo, has...