Wizkid – Diamond lyrics

Date:

Diamonds on my ring, diamonds on my pinkyI dey wait for the kele wey go come and play play (oloun)You know big wiz yeah my life so crazyI be repping for the ghetto long time e don teyYeah man dey grind here for daysWhat I dey feel watchu feel not the sameEh ehnOh man have seen better daysSo many things I been take for the pain
Yeah I fit tell you many things but I say nothingSay this life naso e be, brother what go be go beGan ganI fit tell you why I live so dangerouslyMen dey go through things for realBut we dey sure we go see better days (yeah yeah)
Stand wellaAnd I get the gbedu wey dey make dem bounce wella Make I dey do things wey goMake my mind wellaBad boy wizzy no dey follow no fellaGot a couple ladies I fit call any weatherAnd we no come to dey waste timePo po di po hear the music dance wennaDiamonds no dey force e self to shine wennaStay pon my Js ahYeah yeah
Pretty please miss me with the bull shitMr Big Wiz Mr Bigman no one testMr Louis V sipping 42 with 20 girlsGbemi trabaye ja seMio le shalaye life na holidayBig Kala we been tough from the jump e don teyMy brother don’t play nothing we no face
Yeah I fit tell you many things but I say nothingSay this life naso e be, brother what go be go beGan ganI fit tell you why I live so dangerouslyMen dey go through things for realBut we dey sure we go see better days (yeah yeah)
Stand wellaAnd I get the gbedu wey dey make dem bounce wella Make I dey do things wey goMake my mind wellaBad boy wizzy no dey follow no fellaGot a couple ladies I fit call any weatherAnd we no come to dey waste timePo po di po hear the music dance wennaDiamonds no dey force e self to shine wennaStay pon my Js ahYeah yeahP
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

“Big pënis won’t raise your kids, get yourself a man with vision” – Soso Soberekon tells ladies

Nigerian entertainment mogul Soso Soberekon shares a timely advice...

“I came up with emo Afrobeat” – Ckay unveils new category of Afrobeat

Nigerian singer leaves social media users stunned and pondering,...

Very Dark Man tackles Phyna for talking about what women can offer to men

Very Dark Man releases a video specifically targeting Phyna's...