I dey sing, you dey dance, you dey whine
When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I’m the only one, you no need another I’ll hold you down You know this, you notice, bebe And I’ve told you now I’m right here, I dey for you, baeE no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You gat me high when I’m low low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and bone, ohBody and soul
Body and soul Body and soul (oh ho oh) Body and soulI love the way you put it on me
That thing wey you dey do me e dey mad me It’s a vibe when I’m rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella I no be novice Only you, I want don’t need nobody, no oh-oh-oh-oh-oh-oh-ohSo baby girl, I’ll hold you down
You know this, you notice, bebe And I’ve told you now I dey here, I dey for you, bae I’ll hold you down You know this, you notice, bebe And I’ve told you now I dey here, I dey for you, baeE no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I’m low low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul, oh (oh)I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oh way
Joeboy Pon deck (hmm hmmm hmmm)
(I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul) (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)