Joeboy – Focus lyrics

Date:

Oo no no ye ye ye
Focus sey me I dey try focusGirl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup
Sey you for let me know wetin dey your mindAnd I go let you know wetin dey mindSo we fit both knowWetin we dey findStraight to the point make we no waste our time
Sey you no need to dey bugaYou no need to dey formAnd you only need to let me knowIf I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no noYou no need to dey formAnd you only need to let me knowIf I’m the one you want
Tori moti moti moti moti moti motiMoti shayoYou driving me crazyI’m feeling so lazyTori moti moti moti moti moti moti moti babyYou driving me crazyI’m feeling so lazy yeah
To like a person no be crimeAnd if you like a person show your signI know sey I be player those timesOh no
So you for let me know wetin dey your mindAnd I go let you know wetin dey my mindSo we fit both knowWetin we dey findStraight to the point make we no waste our time
Sey you no need to dey bugaYou no need to dey formAnd you only need to let me knowIf I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no noYou no need to dey formAnd you only need to let me knowIf I’m the one you want
Tori moti moti moti moti moti motiMoti shayoYou driving me crazyI’m feeling so lazy
Tori moti moti moti moti moti motiMoti babyYou driving me crazyI’m feeling so lazy ye
To like a person no be crimeSey you for let me know wetin dey your mindAnd I go let you know wetin dey my mindWetin we dey findStraight to the point make we no waste our time
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lagos Police apprehends two women for the sale of newborn twins

The Lagos State Police Command apprehended two women for...

Court dismisses suit seeking to replace pro-Wike lawmakers

A court in Rivers State has rejected a lawsuit...

Zamfara State Donates N100m To Borno Flood Victims

Zamfara State Governor, Dauda Lawal has expressed his condolences...

“I am Wike’s cousin, but we should be talking about capacity” – Edo INEC REC

Anugbum Onuoha, the resident electoral commissioner in Edo, has...