Ohh, oh, no
Eya-eyaNa which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajehBarbados, Havana, living life
See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can’t fool meEnergy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious I’m allergic to isọkusọ I’m not ready for confusion They’re tellin’ me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I’m not ready for confusion, hmmThings happen inside life
Draw tattoo make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries aloneBarbados, Havana, living life
See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can’t fool meEnergy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious I’m allergic to isọkusọ I’m not ready for confusion They’re tellin’ me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I’m not ready for confusion, hmmNa which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma