Stream and watch Peace Be Unto You by Asake (Music video & Lyrics)
Tune in to the king of sounds and blues
Ololademi Asake Ehh help me Help me help me Help me Help me help me help me help me E dey carry me dey go where I no knowPadi mi hustle lo
Kodigba ti nba ni ko buckle up Alaye mi sare te button lo Gbogbo nkan ko na ma fin jogor joor joor Ka lo shey shopping joor I no dey send I dey chop my life 100 percent we dey gbadun lo Awon ti o fe wa kan maa struggle lo loThе money long cos I don pashe
Na evеrybody want to tear my shirt I just blow but omo I know myself Before dem use me I go use my sense, my sense Omo ba ton pashe Anita nita nita go down se Omo dudu, omo pupa emi lo ma fe Range rover meji e lo ma je je jeAs-salam
Alaykum I get many many Disciple Mo taka Oshi danu Oluwa shower me your blessings Times two Odejowo (Jowo) Kodahun In every situation make I no lose Emi o shakomo Olohun Je kawon padi mi ma bisa Taink youEmiliano rora
Koshama rora Iwo nikan ni corner Mi o da ę mo tola Cos you dey para pass your mother Bara barka de sallah Ilefo chameleon Mo ti gbewon debe debeThe money long cos I don pashe
Na everybody want to tear my shirt I just blow but omo I know myself Before dem use me I go use my sense, my sense Omo ba ton pashe Anita nita nita go down se Omo dudu, omo pupa emi lo ma fe Range rover me ji e lo ma je je jeAs-salam
Alaykum I get many many Disciple Mo taka Oshi danu Oluwa shower me your blessings Times two Odejowo Kodahun In every situation make I no lose Emi o shakomo Olohun Je kawon padi mi ma bisa Taink you