Wednesday, February 5, 2025

Ashidapo , Asake – My Brother (Music video & Lyrics)

Stream and watch My Brother by Ashidapo , Asake (Music video & Lyrics)

Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
The journey no far
Ma sare kanju wo gutter
Oh my brother

Oh my oh my
Oh my brother
You no go fall
You no go come down
Sho mo p’oluwa l’on shola
Sha malo koma rora
Lailaha illallah
Muhammadur Rasulullah
Kama r’akoba
The pain that you feel when food no dey
Na him go make you ginger properly
O legendary
Experience is the best teacher
Ore mi ire akari
Agbari ko le she
O’ni lati calm down
Boju farabale a rimu

Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
The journey no far
Ma sare kanju wo gutter
Oh my brother

Take over ah
Take over ah
For my head
I won take over ah
Just dey think of the days
When food no dey to chow
Kilomode mi mo ah

God be the reason why we are here oh
Na him dey run am
Awimayehun
Info leyan finfo
So my brother Jami gbogbo cheat code
I tell them before
I tell them before
Make them stop to dey fenu foh
Dem doubt me but I carry on
Una go still dance to Ashidapo

Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
The journey no far
Ma sare kanju wo gutter
Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
The journey no far
Ma sare kanju wo gutter
Oh my brother

Related Articles

Hot this week

Ayo Maff Biography: Age, Family, Education and Career

Ayomide Mafoluku Ayodele, better known as Ayo Maff, was...

Paul Tomisin Biography: Age, Family, Education and Career

Minister Paul Tomisin is a celebrated gospel artist known...

Very dark man Biography: Age, Family, Education and Career

Martins Vincent otse, better known as very dark man,...

Does Bras Actually Prevent The Breasts From Sagging And Falling?

Many women struggle with the insecurity of sagging breasts...

Davido and Chioma to shut down US for twins’ 1 year birthday

Davido and his wife, Chioma, are reportedly planning to...