Falz – Hypocrite lyrics

Date:

Uh-uh-uh, yeah
People just dey do like say dem no dey shitPeople just dey do like say dem no dey breathe oPeople just dey do like say dem get superpower demPeople just dey do like say dem no dey weep o, uh-uh-uh-uhNobody wan dey sow where he no dey reap oEverybody is a motherfuckin’ hypocrite o
YeahEverybody is a motherfuckin’ hypocrite o
Oh, you and IEverybody is a motherfuckin’ hypocrite o
People just dey do like say na dem be JesusPeople so wicked, but they’re so religiousWho dey calculate, he no dey show the figuresWho dey demonstrate, wey dey run leave usPeople too complain, but dey fear to speak upYou don’t want to die, but nothing to live forChristain and corrupt no suppose be mixtureReal Musulumi no suppose dey thief jorReal talk no be fight, raraEverybody geti fault for inside matter
We dey talk, human right, we no respect amWho are we to crucify the homosexuals?Most of una don dey involved from timeBut no be anybody business who you wan climbYou dey form gentleman when we dey with youBut you go still go home beat your wife to stupor
People just dey do like say dem no dey shitPeople just dey do like say dem no dey breathe oPeople just dey do like say dem get superpower demPeople just dey do like say dem no dey weep o, uh-uh-uh-uhNobody wan dey sow where he no dey reap oEverybody is a motherfuckin’ hypocrite o
YeahEverybody is a motherfuckin’ hypocrite o
Oh, you and IEverybody is a motherfuckin’ hypocrite o
Pastor wey he dey do like say e no be sinnerSee the spec in your eye, no dey point fingerWhat about “He really greedy politician”Acting like he really care for the laymanAnd what about even you votersWey dey act like say you only see two jokersRecycle the same corrupt menLater you complain, you say you hate the government
And the fake prophetsSome dey for convent’With underage boys wey dey make boyfriendAnd you claim consent, when you’re messing with a minorSome say, na devilbox oNo tell it for their parlor
Ehen, because she no be virgin, you no meet am wellBut the one wey tie scarf, you no give am ‘ellOh, you say you no dey smoke, you no dey drink the e-liquorBut your heart e dey evilShey, you see the picture?
People just dey do like say dem no dey shitPeople just dey do like say dem no dey breathe oPeople just dey do like say dem get superpower demPeople just dey do like say dem no dey weep o, uh-uh-uh-uhNobody wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a motherfuckin’ hypocrite o
YeahEverybody is a motherfuckin’ hypocrite o
Oh, you and IEverybody is a motherfuckin’ hypocrite o
Of course I know “Truth is bitter”Bitter gidi gan pass bitter leaf oWhat is the essence of debating?When we know the truth in our mindWhy you come dey do like say you no dey shit?Why you come dey do like say you no dey love o?We no fit be the sameEverybody is a motherfuckin’ hypocrite o
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Fayemi Omogbolahan is a multi-talented professional who wears several hats at NaijaTraffic. As Personal Assistant to the CEO, Fayemi provides critical support to the leadership team, ensuring the successful execution of strategic initiatives. As a journalist, Fayemi delivers high-quality reporting and analysis on current events, entertainment, and lifestyle. Additionally, Fayemi is a passionate music curator, dedicated to promoting African artists and curating the hottest music playlists. With a unique blend of administrative expertise, journalistic flair, and musical savvy, Fayemi is an invaluable asset to the NaijaTraffic team

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lady Gaga – Rain On Me Lyrics 

I didn't ask for a free rideI only asked...

Lady Gaga – Born This Way  Lyrics 

It doesn't matter if you love him, or capital...

Lady Gaga – Alejandro Lyrics 

I know that we are youngAnd I know that...

Lady Gaga – Hold My Hand Lyrics 

Tell me you need me Hold my hand, everything will...