Mutumina
Wetin dey prah Wetin dey sup oh I want to yarn You too dey prah You too dey form Shey make I chop oh Before e shaNo be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo If I cheat on you I’m sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I’m sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I’m sorry yahI apologize
Say I do anything for your back baby When I no dey mad I go sharpaly go and come back ehn No be my fault say I famous oh Make I no cast for Lagos oh If the girls dey call my name I go gbe body oh Ah ahNo be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo If I cheat on you I’m sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I’m sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I’m sorry yahWetin I dey find for Fatima
Wey my shima no get Wetin I dey find for Amaka Wey my shima no get No be my fault say I famous oh Make I no cast for lagos oh If the girls dey call my name I go gbe body oh Ah ahNo be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo If I cheat on you I’m sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I’m sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I’m sorry yahNa shayo
Na ashawo