Joeboy – Boby & Soul lyrics

Date:

I dey sing, you dey dance, you dey whineWhen you cry I go wipe your eyesGimme your bag make I fill am with doughI’m the only one, you no need anotherI’ll hold you downYou know this, you notice, bebeAnd I’ve told you nowI’m right here, I dey for you, bae
E no get anywhere wey I wan goIf I could I would love you in my next lifeI don’t really care about tomorrowAs long as you dey right now I go dey fineYou gat me high when I’m low lowShawty, you can take my soulAll these things wey I dey talk right nowI dey feel am for my body and bone, oh
Body and soulBody and soulBody and soul (oh ho oh)Body and soul
I love the way you put it on meThat thing wey you dey do me e dey mad meIt’s a vibe when I’m rocking your bodyNo competition for your side oh dem no reachMake you look me wella I no be noviceOnly you, I want don’t need nobody, no oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
So baby girl, I’ll hold you downYou know this, you notice, bebeAnd I’ve told you nowI dey here, I dey for you, baeI’ll hold you downYou know this, you notice, bebeAnd I’ve told you nowI dey here, I dey for you, bae
E no get anywhere wey I wan goIf I could I would love you in my next lifeI don’t really care about tomorrowAs long as you dey right now I go dey fineYou got me high when I’m low lowShawty, you can take my soulAll these things wey I dey talk right nowI dey feel am for my body and soul, oh (oh)
I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oh way
Joeboy Pon deck (hmm hmmm hmmm)(I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)(I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lagos Police apprehends two women for the sale of newborn twins

The Lagos State Police Command apprehended two women for...

Court dismisses suit seeking to replace pro-Wike lawmakers

A court in Rivers State has rejected a lawsuit...

Zamfara State Donates N100m To Borno Flood Victims

Zamfara State Governor, Dauda Lawal has expressed his condolences...

“I am Wike’s cousin, but we should be talking about capacity” – Edo INEC REC

Anugbum Onuoha, the resident electoral commissioner in Edo, has...