Magixx – Maria Lyrics

Date:

My girl, sey me I never see your kindE be for your lov girl I be waiting and I no lieYou sweet like tuwo shinkafa ooMami mi adore your captivatingYou carry face and characterYou too fine your body come maramaIf you want we go fly to maraba omo sho ma wa sun gbalaja oo

I getty girls for canadaBut e be you wey I wan dey parapaIf them like make them fall forShalanga oOmo sho ma wa sun gbalaja o
Ah maria girl you are all I think of yeahAll I think of yeah ooAh maria girl you too fine like kilodeFine like kilode yeah yeah oo
Girly e be you me wan call my shawtyI wan dey with you when it’s cold and sunnyYou cool lu my pressure downYou cool lu my pressure downI know ooLow waistNa you go empty my pocketFor like to plug my socket
Baby girl you high me pass mo gbeYou carry face and characterYou too fine your body come maramaIf you want we go fly to marabaOmo sho ma wa sun gbalaja o
I getty girls for canadaBut e be you wey I wan Dey parapaIf them like make them fall forShalanga oOmo sho ma wa sun gbalaja o
Ah Maria girl you are all I think ofYeahAll I think of yeah ooAh Maria girl you too fine like kilodeFine like kilode yeah yeah oh
Ah Maria girl you are all I think ofYeahAll I think of yeah ooAh Maria girl you too fine like kilodeFine like kilode yeah yeah oh
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lagos Police apprehends two women for the sale of newborn twins

The Lagos State Police Command apprehended two women for...

Court dismisses suit seeking to replace pro-Wike lawmakers

A court in Rivers State has rejected a lawsuit...

Zamfara State Donates N100m To Borno Flood Victims

Zamfara State Governor, Dauda Lawal has expressed his condolences...

“I am Wike’s cousin, but we should be talking about capacity” – Edo INEC REC

Anugbum Onuoha, the resident electoral commissioner in Edo, has...