Magixx X Faym official X Sheye banks – Ghana lyrics

Date:

YessirSheye BanksMagixxC’mon It’s international vibesFaym officialDem know say me I stand fit for your love Dem know say me I can’t wait for your touchOther men bad, but dem no badder than Other girl bad, but dem no badder than you girlMy rhythm and blues my girl I swearThis man fit to craze for here If I no dey see you for a day or twoGirl you know your body sweet like honey wey i need inside my ginger tea Baby girl you know say you dey ginger me Shawty wan tell me say make I link that thing Girl you know your body sweet like honey wey i need inside my ginger tea Baby girl you know say you dey ginger me Shawty wan tell me say make I, cos you be my baby
You get mouth you got my rulerBecause I dey think your matter If you say you be my lover Why you come dey play with me nowMet you back in last December Everything was smooth and tenderSmall time you go run go ghana Say you wanna chill with superstar
Girl your body Girl your body dey mad meSay me dey want your companySay make you dance and gbe body YeahMajo Majo majo You know say me I bad like commando What’s the matterWhine your back sexy madrinaThe way you move your body give a man gingerBaby tell me would you be my divaLoving you dey turn my liver to goldFor kalakuta we dey pop rozayGirl she a sugar me I wan to tasteAnd as a shooter me I no dey miss Me wan carry you, me wan carry you go go
You get mouth you got my rulerBecause I dey think your matter If you say you be my lover Why you come dey play with me nowMet you back in last December Everything was smooth and tenderSmall time you go run go ghana Say you wanna chill with superstar
If you give me more chance I go make you the madamI go be your better manMake we dance Erima danceIf you give me more chance I go make you the madamI go be your better manMake we dance Erima danceLet’s ride Sheye banks KalakutaMagixxFaymYou already know how we do Statement of account It’s international vibes
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Fayemi Omogbolahan is a multi-talented professional who wears several hats at NaijaTraffic. As Personal Assistant to the CEO, Fayemi provides critical support to the leadership team, ensuring the successful execution of strategic initiatives. As a journalist, Fayemi delivers high-quality reporting and analysis on current events, entertainment, and lifestyle. Additionally, Fayemi is a passionate music curator, dedicated to promoting African artists and curating the hottest music playlists. With a unique blend of administrative expertise, journalistic flair, and musical savvy, Fayemi is an invaluable asset to the NaijaTraffic team

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Brent Faiyaz Biography: Age, Family,Education and Career

Brent Faiyaz, whose real name is Christopher Brent Wood,...

Zelie Timothy Biography:Age, Family, Education and Career

Zelie Timothy is a versatile talent who has established...

NBS Reports Rise In Cost Of Healthy Diet

Nigeria's National Bureau of Statistics reports that in August...

Melinda Santiago Biography:Age, Family, Education and Career

Melinda Santiago is an accomplished author, film producer, and...