Mohbad – Peace lyrics

Date:

Verse

Wetin be this one like this?
Been through many things
Many-many gists
But, I still find my peace (Ìmọ́lẹ̀)
Oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?

Chorus

Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l’át’ayé Genesis
I be dealin’ with frenemies
Survivor (survivor)
Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser, faster than a bullet
Flyin’ like a rocket, badman will never rest

Chorus

King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I’m so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn, uhn)
Ayé tó l’ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher

Hook

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
‘Cause my mama, ’cause my mama been prayin’ for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? (Kai)

Bridge

Ìyàwó mí ṣ’odá tó romipín?
Ò fí mí si’lẹ, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
Oh-oh, ha
Ìyàwó mí ṣ’odá tó romipín?
Ò fí mí si’lẹ na, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
(Ìrù kileleyi? mí ò fẹ gbọ)

Verse

Oh-oh, ah, eh!
Wetin be this one like this?
Been through many things
Many-many gists
But, I still find my peace
Oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?

Chorus

Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l’át’ayé Genesis
I be dealin’ with frenemies
Survivor (‘vivor)
Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser (money chaser), faster than a bullet (gbà)
Flyin’ like a rocket, badman will never rest

Chorus

King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I’m so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn-uhn)
Ayé tó l’ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher

Hook

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
‘Cause my mama, ’cause my mama been prayin’ for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere?

Bridge

Ìyàwó mí ṣ’odá tó romipín?
Ò fí mí si’lẹ, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
Uhn-uhn, uh
Ìyàwó mí ṣ’odá?
Ìyàwó mí (ò fí mí si’lẹ mo ńfá cigar)
(Kákiri lọdọ àwọn aboki)
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lagos Police apprehends two women for the sale of newborn twins

The Lagos State Police Command apprehended two women for...

Court dismisses suit seeking to replace pro-Wike lawmakers

A court in Rivers State has rejected a lawsuit...

Zamfara State Donates N100m To Borno Flood Victims

Zamfara State Governor, Dauda Lawal has expressed his condolences...

“I am Wike’s cousin, but we should be talking about capacity” – Edo INEC REC

Anugbum Onuoha, the resident electoral commissioner in Edo, has...