Mr.P – personally lyrics

Date:

Personally personal personallyPersonally personal personally
Personally I rock your bodyI promise you go homeYou won’t tell your daddyI’ll give it to you like you’ve never had itScreaming chin chin like speaking ChineseEhn na wetin be thisBaka boom boom na weti I seeSaga, but she no wan greeShe talk say she no wan leave
Eh, I no go lieThe things wey dey my mindWhen I see you dancing, girl you got me highAnd if you want to try, Gbege go dey tonightCause I’m in the moodAs long as you feeling the grooveI go deal with youPersonally ehPersonal personally, ah ah ah ahPersonally ehPersonal personally, I go deal with youPersonally ehPersonal personally, ah ah ah ahPersonally ehPersonal personallyI go deal with youI go deal with you
Personally, professionallyI see what you’re doing intentionallyGirl me want it physicallySo give it to me give it to me radicallyEmotionally, psychologicallyYou’re turning me on biologicallySexually, dramaticallyAnd she talk say she no wan leave
Eh I no go lieThe things wey dey my mindWhen I see you dancing, girl you got me highAnd if you want to try, Gbege go dey tonight‘Cause I’m in the moodAs long as you feeling the grooveI go deal with youPersonally ehPersonal personally, ah ah ah ahPersonally ehPersonal personally, I go deal with youPersonally ehPersonal personally, ah ah ah ahPersonally ehPersonal personallyI go deal with youI go deal with you
Girl exceptionallyThe reason na spirituallyMoney speakingSo drasticallyMagically, internationallyBabah, habaticallyGrammar, na for dictionarySaga, but she no wan greeShe talk say she no wan leave
Eh, I no go lieThe things wey dey my mindWhen I see you dancing, girl you got me highAnd if you want to try, Gbege go dey tonightCause I’m in the moodAs long as you feeling the grooveI go deal with youPersonally ehPersonal personally, ah ah ah ahPersonally ehPersonal personally, I go deal with youPersonally ehPersonal personally, ah ah ah ahPersonally ehPersonal personallyI go deal with youI go deal with you
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lagos Police apprehends two women for the sale of newborn twins

The Lagos State Police Command apprehended two women for...

Court dismisses suit seeking to replace pro-Wike lawmakers

A court in Rivers State has rejected a lawsuit...

Zamfara State Donates N100m To Borno Flood Victims

Zamfara State Governor, Dauda Lawal has expressed his condolences...

“I am Wike’s cousin, but we should be talking about capacity” – Edo INEC REC

Anugbum Onuoha, the resident electoral commissioner in Edo, has...