Orisa femi – Double Wahala lyrics

Date:

Oh no no no no no no miOritse FemiSi si silenceBanger leeOritse Femi leeMo cover nowMo cover e joObodo ro bodo
Opolo eye e no be open eyeAnd I’ve been ten years in this gameBut I’m still on my grindOh boy you look before you leapMake them no fall your hand hmmKo de ma dupe lowo OlorunBefore you loose your mind
Ote as you dey there dey hate meI dey hustle my moneyI don buy jet go MalaysiaFrom Malaysia I dey go YankeeWetin you wan do I don do am oNa where you wan go I don pass am oYe ye ye e dey there dey hate meYour kokolet sef dey find me
Double wahala for dead body (Double double)And the owner of them body (Eni eji fun e ma lo)Double wahala for dead body (Abeg no stop am obodo I dey enjoy am gan)And the owner of them body
Ote you dey dey there dey hate meWhen I dey hustle for my moneyFrom Moscow to MalaysiaFrom Malaysia to MiamiKo kan aiyeE ye ma f’ose yi mi oIf I like I spend my money anyway I like it oh ohNo come near me Mr talku talkuAnd if you gossip me you go chop knuckle
Oh opomuleroShebi ohun ni Banger leeBi mose pa woOlorun mi labo miNigba tan gbe ogun Oluwa segunNigba tan dina Oluwa sinaNigba tan ro’ota mi pinAdura da padaAwon tan leri ti won so’jaWon ti di eran amuso oBaba ni ki n ma foja oKi n ma so’joMo gba baba gboMo gba baba gbo
Double wahala for dead body ((Double double)And the owner of them body (Eni eji fun e ma lo)Double wahala for dead bodyAnd the owner of them body (Ah ah ah)
Ote as you dey there dey hate meI dey hustle my moneyI don buy jet go MalaysiaFrom Malaysia I dey go YankeeWetin you wan do I don do am oNa where you wan go I don pass am oYe ye ye if you still doubt meGoogle and search you’ll find me
Opolo eye e no be open eyeAnd if you’re new in the gameMake you go pay your titheShebi enu ta ‘ja ma fi n ba omo e sereLo fi ma sha le ‘gba ah ahEshin to shi wajuShebi oun na lafin joba (Ah ah ah)
Ote you dey dey there dey hate meAs I am making my moneyFrom Moscow to MalaysiaFrom Malaysia to MiamiKo kan aiyeE ye ma f’ose yi mi oIf I like I spend my money anyway I like it oh ohNo come near me Mr talku talkuAnd if you gossip me you go chop knuckle (E to be)
Judi judi judi (Mo ni ko judi)E to be (Judi judi judi)O ti worokoto (Judi judi judi)O ti worokotoMo cover men
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lagos Police apprehends two women for the sale of newborn twins

The Lagos State Police Command apprehended two women for...

Court dismisses suit seeking to replace pro-Wike lawmakers

A court in Rivers State has rejected a lawsuit...

Zamfara State Donates N100m To Borno Flood Victims

Zamfara State Governor, Dauda Lawal has expressed his condolences...

“I am Wike’s cousin, but we should be talking about capacity” – Edo INEC REC

Anugbum Onuoha, the resident electoral commissioner in Edo, has...