PHYNO –  Fada Fada Lyrics

Date:

Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye EzegeEveryday by day i just dey celebrate oh(eh)Everything i do e just dey penetrate ohI just want to say o thank you Jehova ohSee i’m living large i get Angels o for my gate ohNever forget where i come from na from ghetto (eeh)Oh no no no no no no no no no no (aah)I just want to say o thank you Jehova oh (eeh)Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh)A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh)

I’maputa iru ogu nwanne belu ebeluAnyi kolu gi ife anyi fulu nwanne you must kwereSee i come from East enter street brother you knowEzi’m ife i turn to beast nwanne you already knowI’ma na onye ahu nyelu’m ndu nga efe ya efe(Eze ebeghebi)Onye ahu nyelu’m ego nga eto ya oh (Eze ebeghebi)I’ma na ndi akpo kpalu’m boot nga ese ha ese(Ndi okpoloo)
Asa ahu kpalu’m boot nga ako ha o (Asa okpoloo)
I came saw and conquerAll of them just dey wonderSome wish ka mu ba nye under (at all)I fire them with thunderNwa na akuzi kwanu nujuu(oh no no noo no)
Ma na ochie uuuu!!I cover myself ooh
Maka Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye EzegeEveryday by day i just dey celebrate oh(eh)Everything i do e just dey penetrate ohI just want to say o thank you Jehova ohSee i’m living large i get Angels o for my gate ohNever forget where i come from na from ghetto (eeh)Oh no no no no no no no no no no (aah)
I just want to say o thank you Jehova oh (eeh)Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh)A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh)
I buy moto i dey travel go obodo oyiboNa Private Jet remain for me Baba you knowOkwudili biko bia na eba take e photoE no easy to dey chill with Governor AmbodeNa Father figure the Governor e be to me ohSince i lost my daddy na him e don adopt me ohI say gone are the days wey owu dey hugi me (at alL)Right about now all the Chiks dey chimgum meI thank Jehova Agu n’eche mba akanchawa oh(akanchawa)
Na Pounds and dollars me and my guys dey take shower oh(akanchawa)Oya walele where you dey oh (walele eeh)Phyno Obago where u dey oh (walele eeh)
Maka Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye EzegeEveryday by day i just dey celebrate oh(eh)Everything i do e just dey penetrate ohI just want to say o thank you Jehova ohSee i’m living large i get Angels o for my gate oh
Never forget where i come from na from ghetto (eeh)Oh no no no no no no no no no no (aah)I just want to say o thank you Jehova oh (eeh)Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh)A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh)Sir Emeka Ofo ibu onye nna(Fada Fada eeh)Otunba kiala n’ibu onye nna(Fada Fada eeh)Ogbuefi Chukwu n’eke Okezie Ikpeazu Gburur gburuIfeanyi Uba (Fada Fada eeh)Willi Obiano na Olu gi (Fada Fada eeh)
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

“Big pënis won’t raise your kids, get yourself a man with vision” – Soso Soberekon tells ladies

Nigerian entertainment mogul Soso Soberekon shares a timely advice...

“I came up with emo Afrobeat” – Ckay unveils new category of Afrobeat

Nigerian singer leaves social media users stunned and pondering,...

Very Dark Man tackles Phyna for talking about what women can offer to men

Very Dark Man releases a video specifically targeting Phyna's...