Rema – DND lyrics

Date:

Uno, dos, tres (banger)PAnother banger
Mo tun ti de, la ti dagbo ru, o seMe wey be wereyOya, gawu oh, gawuShey you no dey see say I just drop gbedu, ayy?Them talk say no be me be H-I-M, okay naYou go come tell me na who oh, na whoMake humility no go turn me malu (malu, malu)
Because if I talk one they go wan swallow me, ayyShey I wan good, shey I wan bad?Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again)Oya see wins, now they wan shallow wins, sayThey wan dey bully me, omo, I don too calmTalk my shit right up in your face, me I no dey shake
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DNDKeep your eye sharpen because e get As you go move around me wey you fit end up for DNDI dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLEAyy, o se oh, o wan bi (even egbon dey collect DND)
Baba wonE sure for me my confidence no rely on any number oneToo many solo hits, una go dey call me SolomonGirls dey chew gum, because they sabi say I be idanOmo make I no too talk, make I so free sit-down
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy (ayy)Shey I wan good, shey I wan bad?Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again)Oya see wins, now they wan shallow wins, say (ayy-ayy)They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DNDKeep your eye sharpen because e get As you go move around me wey you fit end up for DNDI dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLEAyy, oshey oh, o wan biEven egbon dey collect DNDI don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DNDKeep your eye sharpen because e get As you go move around me wey you fit end up for DNDI dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLEAyy, oshey oh, o wan bi (even egbon dey collect DND)
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Fayemi Omogbolahan is a multi-talented professional who wears several hats at NaijaTraffic. As Personal Assistant to the CEO, Fayemi provides critical support to the leadership team, ensuring the successful execution of strategic initiatives. As a journalist, Fayemi delivers high-quality reporting and analysis on current events, entertainment, and lifestyle. Additionally, Fayemi is a passionate music curator, dedicated to promoting African artists and curating the hottest music playlists. With a unique blend of administrative expertise, journalistic flair, and musical savvy, Fayemi is an invaluable asset to the NaijaTraffic team

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Brent Faiyaz Biography: Age, Family,Education and Career

Brent Faiyaz, whose real name is Christopher Brent Wood,...

Zelie Timothy Biography:Age, Family, Education and Career

Zelie Timothy is a versatile talent who has established...

NBS Reports Rise In Cost Of Healthy Diet

Nigeria's National Bureau of Statistics reports that in August...

Melinda Santiago Biography:Age, Family, Education and Career

Melinda Santiago is an accomplished author, film producer, and...