Ah ra ra uber
Ah ra ra ra ra ra raSurulere su ru ru eh
Surulere Surulere su ru ru lere OlorunDead body no dey gbafun come on
Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o Chukwu diKilode kilode
Why you dey cry oh mama You wan commit suicide When you suppose dance makossa Aye teme o God must not leave us suffer No kill yourself o no kill yourself You suppose dance makossaSurulere eh su ru ru lere eh susu
Surulere eh su ru ru lere eh susu Ojuelegbe ojuelegba ojuelegba Ojuelegbe ojuelegbaDead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o Chukwu diEh le le le le le
Mama ileke mama ileke Mama kolegbe Te no Lagbaja te no Lagbaja Money wey you no get o money wey you no get you no get o No vex oh you mustn’t be Balotelli or Caitlyn Jenner You suppose dance makossaSurulere eh su ru ru lere eh susu
Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe ojuelegba ojuju Ojuelegbe ojuelegbaDead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o thank God di o Say you no be Chukwu di o Chukwu di o Chukwu diUber
Mix Moosa