TIMAYA – Sanko lyrics

Date:

Some of them dem ma know meSome of them dem no know meSome of them keep for meEverytime the people dancing
Some of them the wanner whine for meSome of them bugi it down for meI love the way the ladies whine for meEverybody now leggo eh
Everybody ehI like the way you do it ehUhm my people say
All my ladies whine am eh dagaSee this girls them’ehAll my people here you dey ehAll the ladies where una deyMove your body to the beating eh
Love me love meNeed me need meAll my ladies every body them want meThis sexy body girls them need me
She say she love me she love meShe want me yeah she want meAll my people everybody love meSexy body girls everybody Sanko
See this girl them hear me SankoPeople them ma feel me from the SankoHmm you don’t care were I don’t dey goSee the girl them ma wan to the hear me Sanko
Ah ha buss this every yearSee the people them ma feel filling me like goAnywhere that I go them wan to goSee right now meet them on my floor
I like the way them fit run floorAll my ladies wanna jump frontThe ladies every body wanna move frontI like the way you step just dey too followGirls them dey whine amAll my homies them ma jump frontThe girls everybody them ma twist dem
Everybody dance see seeI like the way them dey bugi downI like the way them dey twist downMe I like the way girls whine it downMe I love them me I love them
I like the way them dey jump aroundMe I like the way them dey twist downMe I love the way girls them whine it downl say me I love them me I love them
Love me love meNeed me need meAll my ladies everybody them want meThis sexy body girls them need me
She say she love me she love meShe want me yeah she want meAll my people every body love meSexy body girls everybody Sanko
See this girl them hear me SankoPeople them ma feel me from the SankoHmm you don’t care were I don’t dey goSee the girl them ma wan to the hear me SankoAh ha buss this every yearSee the people them ma feel filling me like goAnywhere that I goDager ah haThem ma ready now
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

“Big pënis won’t raise your kids, get yourself a man with vision” – Soso Soberekon tells ladies

Nigerian entertainment mogul Soso Soberekon shares a timely advice...

“I came up with emo Afrobeat” – Ckay unveils new category of Afrobeat

Nigerian singer leaves social media users stunned and pondering,...

Very Dark Man tackles Phyna for talking about what women can offer to men

Very Dark Man releases a video specifically targeting Phyna's...