TIMAYA – To U lyrics

Date:

YoungDLeggo
Wine am go down lowWhine for daddyTake it slowWhine for pappy
Whine am go down lowWhine for pappy (Whine for pappy)Take it slowWhine for daddy
Step inna the place everybody we no dey taya YaMe and my guys evertime we dey come with fire YahRewind selector whenever you hear Timaya YaYou know number 1 don’t tell nobody Ah Yah YahAs I dey so (Kprokoto Kpom Kpom)I no get time to hate OhAs I dey soCome here to celebrate Oh (Leggo)
The truth be sayNo mater where I deyNo matter who I beOh god I give it too you lordI give it to you lord
No matter where I deyNo matter where we deyOh yes I give it too you lordI give it to you lord
Ahh AhhI give it to you lordTell dem say what dem sayI give it to you lordIf dem say dem say we no go prosperDem can never see me fallAhh Ahh
One more time pleaseLegoWhine am go down low (Whine am go down low)Whine for pappy (Whine for pappy)Whine am go down low (Whine am go down low)Bend for pappy (Bend for pappy)Baby take it slow (Baby take it slow)Make me happy
Some of dem dem want to dey discus usEyah OhhhBack then dem dey refuse usI no dey see everybody wey dey bewitch usOh I can’t see myselfRight now dem tell us say we dey do rituals (Hit me)Cos we’re getting itMaking the money is not a neansEvery day people dey come dey hailFamily how many happilyOh right now dem concurRight now dem say we responsibleMaking the money is not a beansFamiliar friend demma loving It
The yruth be sayNo mater where I deyNo matter who I beOh god I give it too you lordI give it to you lord
No matter where I deyNo matter where we deyOh yes I give it too you lordI give it to you lord
Ahh AhhI give it to you lordTell dem say what dem sayI give it to you lordIf dem say dem say we no go prosperDem can never see me fallAhh AhhOne more time pleaseLego
Whine am go down low (Whine am go down low)Whine for pappy (Whine for pappy)Whine am go down low (Whine am go down low)Bend for pappy (Bend for pappy)Baby take it slow (Baby take it slow)Make me happy
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

“Big pënis won’t raise your kids, get yourself a man with vision” – Soso Soberekon tells ladies

Nigerian entertainment mogul Soso Soberekon shares a timely advice...

“I came up with emo Afrobeat” – Ckay unveils new category of Afrobeat

Nigerian singer leaves social media users stunned and pondering,...

Very Dark Man tackles Phyna for talking about what women can offer to men

Very Dark Man releases a video specifically targeting Phyna's...