Wednesday, February 5, 2025

Zinoleesky – call of duty (Music video & Lyrics)

Stream and watch call of duty by Zinoleesky (Music video & Lyrics)
Oya, oya, deleteDrink garri, welda your brain go calm downI dey smoke igbo?Mmh, mmh, mmh (Niphkeys)Uh
I be person pikin, I get feelings tooMy mind is split in twoI love you, but I love Simbi tooGirl, you can just tell me if you want Jimmy ChooSimbi got a Louis tooSo many other guys wan chill with you
Now I just want to marry herWan buy her designersCheck your window, ka riraIt’s been like four days ta riraI don upgrade my terminalTwo shorties ma pami nowYou know say me I sabi nowMy song is sweet like Ribena
Mummy and daddy n joBoys and girls n joOmode pelu agbalagbaOloyun ton lo si antenatalAnywhere me I goSay dem love my flowDem say Zino get lambaOmode wey get raba (ah)
I’ll be inside playing Call of DutyLoving you be my call of dutySay for loving two, I’m guilty (this is all I’m wanting)
She thinks all I want is sexAnd it doesn’t make her upsetGirl, you have to bring your friends‘Cause they all have to meet my friendsAnd we have a show by tenSo we have leave by thenWho I be, dem no get idea‘Cause I no dey too show myself
Now I just want to marry herWan buy her designersCheck your window, ka riraIt’s been like four days ta riraI don upgrade my terminalTwo shorties ma pami nowYou know say me I sabi nowMy song is sweet like Ribena
Mummy and daddy n joBoys and girls n joOmode pelu agbalagbaOloyun ton lo si antenatalAnywhere me I goSay dem love my flowDem say Zino get lambaOmode wey get raba (ah)
AhhPoltergeist and sneak up on youMe I no fit give up on youAbi make I use ninjaBaby, ma bami ja
Inside playing Call of DutyLoving you be my call of dutySay for loving two, I’m guilty(Timmyjay on the track)

Related Articles

Hot this week

Ayo Maff Biography: Age, Family, Education and Career

Ayomide Mafoluku Ayodele, better known as Ayo Maff, was...

Paul Tomisin Biography: Age, Family, Education and Career

Minister Paul Tomisin is a celebrated gospel artist known...

Very dark man Biography: Age, Family, Education and Career

Martins Vincent otse, better known as very dark man,...

Does Bras Actually Prevent The Breasts From Sagging And Falling?

Many women struggle with the insecurity of sagging breasts...

Davido and Chioma to shut down US for twins’ 1 year birthday

Davido and his wife, Chioma, are reportedly planning to...