Zinoleesky – many things lyrics

Date:

Verse

Hm-hey

Mama said, “You don’t need no interception, you are perfect

Because of your imperfection, uh-uh-uhn

Anywhere, any direction, wey you go, say

Never beg for no affection,” uh-uh-uhn

Mélò-mélò ní mo fẹ sọ with the tension?

Dem wan put me under pressure, uh-uh-uh

Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ

But now, I got people waiting for my next song

Pre-chorus

Some just dey tell me, “Ride on”

No be say na me do pass

Baba just decide to gimme through pass

He look my life and gimme two chance

And as ọmọ ọgbọn, mo ride won

But still, I no too gas

I no dey go to church, but I no do jaz

Now you see, I’m living good life

Chorus

Cause many-many things, many-many things

I know say I small, but my eyes don see

Many-many things, many-many things

Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist, oga, I no dey resist

Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans

But, no be so e be yesterday

No be so e be yesterday

Verse

Life go teach you pass professor on the road

So, no ask me where I learned from, uh-uh-uhn

Always moving with precaution

Men, I swear say you no fit catch me for junction, uh-uh-uh

Ever since I dropped my first song

Me I know say the next one go be the best one, uh-uh-uh

K’emi gàn tó d’omo tán sọ

Men, eye too see, mélò ní mọ fe sọ?

Pre-chorus

Some just dey tell me, “Ride on”

No be say na me do pass (no be say na me do pass)

Baba just decide to gimme through pass

(Baba just decide to gimme through pass)

He look my life and gimme two chance

(He look my life and gimme two chances)

And, as ọmọ ọgbọn, mo ride won

But still, I no too gas (I no too gas)

I no dey go to church, but I no do jaz (I no do jaz)

Now you see, I’m living good life

Chorus

Cause many-many things, many-many things

I know say I small, but my eyes don see

Many-many things, many-many things

Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist, oga, I no dey resist

Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans

But, no be so e be yesterday

No be so e be yesterday

Outro

You don’t need no interception, you are perfect

Because of your imperfection, uh-uh-uh

Anywhere, any direction, wey you go, say

Never beg for no affection, uh-uh-uh

Mélò-mélò ní mò fẹ sọ with the tension?

Dem wan put me under pressure, uh-uh-uhn

Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ

But now, I got people waiting for my next song, uh-uh-uh

Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Aaliyah – Heartbroken Lyrics

Baby, baby, baby, yeah, I wanna satisfy you Maybe I...

Aliyah – Read between the lines Lyrics

Uh-huh You got to read between the lines, lines You got...

Aliyah – Got to Give it up Lyrics

Slick Rick Yeah bartender can I get a Hennesy on...

Aliyah – All i need Lyrics

I, I wanna love ya I, I wanna love ya Baby...