Zinoleesky- Many Things lyrics

Date:

Intro

Tomsomirisoninagor
Verse
Hm-hey
Mama said, “You don’t need no interception, you are perfect
Because of your imperfection, uh-uh-uhn
Anywhere, any direction, wey you go, say
Never beg for no affection,” uh-uh-uhn
Mélò-mélò ní mo fẹ sọ with the tension?
Dem wan put me under pressure, uh-uh-uh
Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ
But now, I got people waiting for my next song

Pre-chorus

Some just dey tell me, “Ride on”
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
He look my life and gimme two chance
And as ọmọ ọgbọn, mo ride won
But still, I no too gas
I no dey go to church, but I no do jaz
Now you see, I’m living good life

Chorus

‘Cause many-many things, many-many things
I know say I small, but my eyes don see
Many-many things, many-many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist, oga, I no dey resist
Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
But, no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Verse

Life go teach you pass professor on the road
So, no ask me where I learned from, uh-uh-uhn
Always moving with precaution
Men, I swear say you no fit catch me for junction, uh-uh-uh
Ever since I dropped my first song
Me I know say the next one go be the best one, uh-uh-uh
K’emi gàn tó d’omo tán sọ
Men, eye too see, mélò ní mọ fe sọ?

Pre-chorus

Some just dey tell me, “Ride on”
No be say na me do pass (no be say na me do pass)
Baba just decide to gimme through pass
(Baba just decide to gimme through pass)
He look my life and gimme two chance
(He look my life and gimme two chances)
And, as ọmọ ọgbọn, mo ride won
But still, I no too gas (I no too gas)
I no dey go to church, but I no do jaz (I no do jaz)
Now you see, I’m living good life

Chorus

‘Cause many-many things, many-many things
I know say I small, but my eyes don see
Many-many things, many-many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist, oga, I no dey resist
Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
But, no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Outro

You don’t need no interception, you are perfect
Because of your imperfection, uh-uh-uh
Anywhere, any direction, wey you go, say
Never beg for no affection, uh-uh-uh
Mélò-mélò ní mò fẹ sọ with the tension?
Dem wan put me under pressure, uh-uh-uhn
Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ
But now, I got people waiting for my next song, uh-uh-uh
(Timi Jay on the track)
Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttp://naijatraffic.ng
Am the personal assistant of Naija traffic C.E.O with a passion of big dream ahead …

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Lagos Police apprehends two women for the sale of newborn twins

The Lagos State Police Command apprehended two women for...

Court dismisses suit seeking to replace pro-Wike lawmakers

A court in Rivers State has rejected a lawsuit...

Zamfara State Donates N100m To Borno Flood Victims

Zamfara State Governor, Dauda Lawal has expressed his condolences...

“I am Wike’s cousin, but we should be talking about capacity” – Edo INEC REC

Anugbum Onuoha, the resident electoral commissioner in Edo, has...