Wednesday, November 27, 2024

Zinoleesky – Sakara ( Music video & Lyrics)

Stream and watch Sakara by Zinoleesky ( Music video & Lyrics)

 

Intro

Uhn uhn uhn uhn
Sorry I’m not sorry
(Sorry I’m not sorry)
Wetin I no do can’t be worried
(wetin I no do can’t be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny
(and they feel they can be funny)

Verse 
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I Dey play my game
For all this people wan spoil my name
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do Omo olorun
Ahn ahn
Blessings on blessings
Man no be God see the settings
After all we’ve done
Ki le fe n si n?
Ye ki le fe n si n?
A tun ti take over
Anytime we step in na game over
This one na Ferrari no be range over
Remember it’s game over
(Ahn ahn)

Verse 
Mo fun won fire for fire
Ko le re Daddy Zendaya
All these people wan make I tire
Ahn ahn
Sugbon kole re Daddy Zendaya
Shebi iwo Olorun ri mi
If I do wetin dem talk then make e be
Shebi iwo olorun ri mi
I no do wetin dem talk

Chorus
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name

Post-Chorus
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do Omo olorun
Ahn ahn

Outro
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade

Fayemi Omogbolahan
Fayemi Omogbolahanhttps://www.naijatraffic.ng/
Fayemi Omogbolahan is a Music Curator at NaijaTraffic Music, dedicated to overseeing content that highlights and promotes the richness of African music. With a keen ear for diverse sounds and genres, he curates playlists, discovers emerging talents, and champions the global reach of African artistry, ensuring it resonates with audiences both locally and globally. He firmly believes in music’s power to inspire, unite, and transcend borders.

Related Articles

Hot this week

Davido and Chioma to shut down US for twins’ 1 year birthday

Davido and his wife, Chioma, are reportedly planning to...

Senator Mustapha encourages FG to make Agriculture Studies compulsory

Senator Saliu Mustapha highlights the importance of Agriculture and...

Single ladies weep as Mercy Eke’s shows off surprise gift from her mystery man

Mercy Eke, the former Big Brother Naija winner, shared...

Does Bras Actually Prevent The Breasts From Sagging And Falling?

Many women struggle with the insecurity of sagging breasts...

“We will always adapt” – Kunle Remi applauds Nigerians for being strong willed

Nigerians from all socio-economic backgrounds, including celebrities like Kunle...