All the Way

Ladies and gentlemen Once again its me, the one and only D'Banj This track here is called Ebong That means to say it's contegeous It is contegeous and it's configurated to transmit that same virus into your inner anatomy Let's go My mama say music no good My papa say music no be food But me I say na him I wan do But dem sayh I must go to school I do wetin mama say (I try try try) I do wetin papa say (I try try try) Book no enter my brain (I try try try) So I come start this music All the way the way the way All the way (ebong) If no fit to hold this ooo this music (ebong) Knod your head (ebong) Knod your yansh (ebong) Knod am to the left (ebong) Knod am to the right (ebong) All the way the way the way All the way (ebong) If no fit to hold this ooo this music (ebong) Dance to this (ebong) Roll your waist (ebong) Roll am to the left (ebong) Roll am to the right (ebong) Dem dey stop me because I say no Dem dey look me like say I be fool Pastor call me to go back to school Dem take my passport so I no go travel I do wetin mama say (I try try try) I do wetin papa say (I try try try) Book no enter my brain (I try try try) So I come start this music All the way the way the way All the way (ebong) If no fit to hold this ooo this music (ebong) Knod your head (ebong) Knod your yansh (ebong) Knod am to the left (ebong) Knod am to the right (ebong) All the way the way the way All the way (ebong) If no fit to hold this ooo this music (ebong) Dance to this (ebong) Roll your waist (ebong) Roll am to the left (ebong) Roll am to the right (ebong) I want to see the Big Yarnsh on the left And the small on the right (line up, let's go) Come roll am; roll am; roll am; roll am Come shake am; shake am; shake am; shake am All the way the way the way All the way (ebong) If no fit to hold this ooo this music (ebong) Knod your head (ebong) Knod your yansh (ebong) Knod am to the left (ebong) Knod am to the right (ebong) All the way the way the way All the way (ebong) If no fit to hold this ooo this music (ebong) Dance to this (ebong) Roll your waist (ebong) Roll am to the left (ebong) Roll am to the right (ebong)