As I Dey Go

Dey go dey go dey go As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go Open doors in all my ways everyday as I dey go If dem like make dem do anyhow I go still make my money my raba Some of them dey ask question na God write my story, my series If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti Kokanye kokanye kokanye Oh oh oh kokanye kokanye Kokanye kokanye kokanye Ah ah ah ah kokanye kokanye Listen God sef don forbid for me to be loser Anywhere we go na we be the shakers and the movers But if you don't know you will never know Tan ba so jekin je ko momaa duro jaye yii k ale As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go Open doors in all my ways everyday as I dey go If dem like make dem do anyhow I go still make my money my raba Some of them dey ask question na God write my story my series If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti Kokanye kokanye kokanye Oh oh oh kokanye kokanye Kokanye kokanye kokanye Ah ah ah ah kokanye kokanye Tara tara tara tata do pu do do pa su papa Piri papa piri piri do pa su papa God sef go forbid for you to be loser Shey na you shey na you and you want to be a super superstar But if you don't try you no go know Bo n se pawo bo n se lola ko de duro jaye yii kale As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go Open doors in all my ways everyday as I dey go If dem like make dem do anyhow I go still make my money my raba Some of them dey ask question na God write my story my series If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti Kokanye kokanye kokanye Oh oh oh kokanye kokanye Kokanye kokanye kokanye Ah ah ah ah kokanye kokanye