Ayewada

Aje sing this song oh (Kill Dem All) Porsche ati Lambo' gbe won lo (Porsche ati Lambo' gbe won lo) Ayewada? ati pe oh (ayewada? ati pe oh) No lapping, respect yourself (no lapping, respect yourself) K'oma pada di gobe oh (k'oma pada di gobe oh) I dey calculate how I wan take spend my money, ayy If I go broke one day, no one go send me oh, yeah K'oma lo da mi pada s'abule, yeah 'Cause I don hustle, I wan enjoy my pay day, yeah Father, save me Every day na olosho Every day, na shayo Save me, Lord oh (save me, Lord oh) Father, help me (Father, help me) Every day na olosho (every day na olosho) Every day, na ogogoro (every day, na ogogoro) Save me, Lord oh (save me, Lord oh) Porsche ati Lambo' gbe won lo Ayewada? ati pe oh No lapping, respect yourself K'oma pada di gobe oh Porsche ati Lambo' gbe won lo (Porsche ati Lambo' gbe won lo) Ayewada? ati pe oh (ayewada? ati pe oh) No lapping, respect yourself (no lapping, respect yourself) K'oma pada di gobe oh (k'oma pada di gobe oh) Bye bye to poverty (poverty) I wan dey port normally (normally) Na you wey dey cover me Ma ma je o koba mi Bye bye to poverty (oshi o da) I wan dey port normally (won o da) Na you wey dey cover me (ah-ayy) Ma ma je o koba mi (ayy) I dey calculate how I wan take spend my money, ayy If I go broke one day, no one go send me oh, yeah K'oma lo da mi pada s'abule, yeah (mi pada s'abule, yeah) 'Cause I don hustle, I wan enjoy my pay day, yeah (pay day, ayy-ayy) Father, save me Every day na olosho (every day na olosho) Every day, na shayo Save me, Lord oh (save me, Lord oh) Father, help me (Father, help me) Every day na olosho (every day na olosho) Every day, na ogogoro (every day, na ogogoro) Save me, Lord oh (save me, Lord oh) Porsche ati Lambo' gbe won lo Ayewada? ati pe oh No lapping, respect yourself K'oma pada di gobe oh Porsche ati Lambo' gbe won lo (Porsche ati Lambo' gbe won lo) Ayewada? ati pe oh (ayewada? ati pe oh) No lapping, respect yourself (no lapping, respect yourself) K'oma pada di gobe oh (k'oma pada di gobe oh) Bye bye to poverty (oshi o da) I wan dey port normally (won o da) Na you wey dey cover me (ah-ayy) Ma ma je o koba mi (koba-koba mi) (Aje on the Mix) (Madness)