Collateral Damage

Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop When dem say make we jump, we go jump Ambassador go dey chop And President go dey chop And Governor go dey chop When dey say make we jump, we go jump No be for here wey dem born Jesus ehee My country problem e pass Jesus Because na we be our own problem ehee Na who go come reason well? (well, well, well) Ambassador go dey chop (dey there ooo) And Governor go dey chop (dey there ooo) And President go dey chop (dey there ooo) When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo) Some people go somersault (dey there ooo) Dem get headache we go drink Panadol (dey there ooo) Meanwhile president go dey chop (dey there ooo) And Governor go dey chop Now who? now who dey here? Money dey here The Thiefi thiefi come major Wey make the suffer come dey here? Suffer yapa mukutun, brukutum Wey dey make people sukun Tukutum, won ni inu won o dun Brukutum, suffer yapa mutukum The people do you well well And dem dey laugh you well well And dem dey see as e deh sele Them sef dey flenjor well well Yeah, yeah ooh My people suffer well well Police dey slap here well well Hungry dey wire dem well well Oluwa oluwa oluwa ooo Ambassador go dey chop (dey there ooo) And Governor go dey chop (dey there ooo) And President go dey chop (dey there ooo) When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo) Some people go somersault (dey there ooo) Dem get headache we go drink Panadol (dey there ooo) Meanwhile president go dey chop (dey there ooo) And Governor go dey chop My people serve they fear too much We fear the thing we no see One day all of us go die We always get reason to fear Fight for your right o you go to fear Police go slap you, you go to fear Fight for your pikin dem no go to fear You go to fear fear fear Ambassador go dey chop (dey there ooo) And Governor go dey chop (dey there ooo) And President go dey chop (dey there ooo) When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo) Some people go somersault (dey there ooo) Dem get headache we go drink Panadol (dey there ooo) Meanwhile president go dey chop (dey there ooo) And Governor go dey chop