Soro Soke

I was born on the 19th December 1994 And since I was born the Nigerian government never gave a fuck Fela died saying this Different president same old shit Harmless citizens dema kill And them say we dey practice democracy See bloodshed una no get conscience? Using us against us, come TV dey talk nonsense E pa omolomo fun olomo edakun kilon sele gan gan All we need is change, naija must better, ode ti di dandan Is it a crime to fight for our rights? 60 years no good road no light. Go embassy see long line, people wan japa for their life Ewo loshi ijoba tip gbadun kokoshi Protest turn to massacre (gunshots), everybody don japa.