Summer Love

Believe Believe believe I been dey think say I too sabi (This love thing) Until dem break my heart oh I see (See something) And now you dun dey show me love Wey dey feel like true love ye eh I dey see everything e dey be like true love But I no wan believe believe believe believe you Say I no fit believe believe believe believe you Even when I wan dey believe believe believe believe you ey Say I no fit believe believe believe believe you Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love ah Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love urh urh Show me This love you dey show me I swear down I dey feel am Na Micheal Jackson Thriller oh no Lisa I swear down she been do me I no go lie she been fool me E make me wan lose it Since you came into my life you make me fall in love Wetin you dey do me girlie me I never know I dey follow you from Agip down to Rumukalagbor I say Okiemute don rent house for my mind But I no wan believe believe believe believe you (believe oh) Say I no fit believe believe believe believe you Even when I wan dey believe believe believe believe you ey Say I no fit believe believe believe believe you Original oh Original 1da Banton deyyyah Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love But I no wan believe believe believe believe you Say I no fit believe believe believe believe you Even when I wan dey believe believe believe believe you ey Say I no fit believe believe believe believe you (Original oh) Dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love ahn ahn