The Matter

&
Ha ha ha wahala ibile Court All cases has being adjourned til next week astala astala astala Dey don thief judge phone oh ayiiii Shey you don hear the matter the matter Abi you no get data eh you no get data They say pikin wey I born resemble Naira Marley We dey on top the matter we dey on top the matter As we dey on top the matter Na hin we hear another matter another matter They say two papa post one pikin for Children's Day We dey solve the matter ah Happy Children's Day Say this one na big palava Ah but we go solve the matter Cause wey don resolve the matter wey pass this kind Matter we go solve the matter ah we go solve the matter Burna and David dey fight Burna and David dey fight KRF make you solve the matter KRF Dem say dem see condom for isolation Center NCDC solve the matter ah Abba Kyari Igbo dey cure corona Rahman Jago dey on top the matter je omo Wetin brother Jude do Cynthia Morgan Call me jor make we solve the matter ah ah ah ah Dem say Mercy dey para Say her fans dem no dey support her eyan BigBrother Curfew meet Bobrisky for outside Yesterday na one judge wan judge the two matter Ah wo see me see wahala see me see Na who go solve the matter solve the matter Too much kasala kasala kasala Lawyer Kunle go solve the matter lawyer Kunle daa See me see wahala I order Shawarma I see akara ah wahala Too much palava Aunty Yemisi come and solve the matter Haa olosho fe wa wahala Mo do o cum o gbe raba Shey mo jo Obi cubanna abi mo jo jowi zaza Yepa wo e ye ma copy cat Eyin omo ase e ye wa wahala Ah na only Zanku be the president wey get mind to change producer Yepa Aunty fe ji Airpod matter Tenant do omo landlord matter Police dog ge omo solider je matter Pastor ti yin ni o kin mu ajee matter Uber driver n lo learner matter Street fighter la n so no be wale turner matter Oshe to ni ko fiyin wire matter Iyawo fi fo aso, o sa sori wire matter Oh Spinffy See me see wahala see me see Na who go solve the matter solve the matter Too much kasala kasala kasala Lawyer Kunle go solve the matter lawyer Kunle daa See me see wahala I order Shawarma I see akara ah wahala Too much palava Aunty Yemisi come and solve the matter You get Bitcoin matter Patricia go solve the matter Na my padi hinself sabi about the matter Ibile who go solve the matter Their papa their mama Kerewa kerejo ah matter Kereji kerewa ah ah matter Their papa their mama